Parapo Forums
naija people and their funny questions - Printable Version

+- Parapo Forums (http://www.ekitimi.com/Forums)
+-- Forum: PARAPO FORUM (http://www.ekitimi.com/Forums/forumdisplay.php?fid=1)
+--- Forum: SPORTS NEWS (http://www.ekitimi.com/Forums/forumdisplay.php?fid=4)
+--- Thread: naija people and their funny questions (/showthread.php?tid=15)



naija people and their funny questions - Mhiz Rebecca - 07-09-2016

Naija peeps can ask questions. At times, some questions could be so
annoying that one might be compelled to give negative response.
Well, here are some funny naija questions and answers:
Funny Naija questions and
answers.
1.I travel for over six days….as I
just enta
town….see wetin one boy ask me
‘””are u back”””‘
I was like ””no, I’m front”
2.My guy see twins come dey ask
me; o boy na
twins be this? Ans: no na picmix.
3.I was watching football nd a
friend came and
said ‘guy u dey watch ball’ well i
tell am say i
won pay their salary.
4.This one na question wey ppl
dey ask me every
morning::: Am like-good morning
maam ! She’s
like morning, you don wake?
Am like -no , I still dey sleep
5.I called my ex….nd she said did
u jus call my
phone? I was lik no o I call ur
battery.
6.My guy ask me were I was and
I told him am in
bank, he said Wat is happening
there? I go
uproot cassava
7.Opening the gates to drive out
and my
neighbour asks me. U dey
comot? No, na me be
the new gateman.
8.I dey watch film… my guy enta
come ask me
na film u dey watch noo I dey
worship TV.
9.Seeing me eating indomie com
ask na Wetin u
dey chop? na gen rope 2geda
wit charger wire.
Chai!
10.One Northerner been ask me say Na
who Host
brazil 2014?? I tell am say na
Lokoja. Him com
agree. Hehehe.
11.U see gen dey on still dey ask
una on gen?
Nooo, na gen on us, com plug ur
charger For my
nose.
12.My guy saw me, and he
foolishly ask me guy
na you be that??. I was like no o
na my
Grand father wey he young
13.A game freak was
passionately tapping his
PSP n his galfrnd said. U dey play
game? Him
reply wit anger... I dey practice
hw 2 press
breast.
14.I mistakely cut my thumb wit
razor n my frnd
asks... Y u come cut ursef na? I
say my blood
too mch I wan reduce am IDIOT!
15.Me n my frnd dey argue him
com say u dey
talk 2 me, I say nooo, I dey talk to
the spirit of
our great grand parents.
16.Abeg make una no vex ooo.

abeg help me continue in the comments box below